Skip to content

Post

see as dem dey carry sadiq khan put ebony life for london, na so na, we go soon see beta movie from african for abroad

9 Oct 2026, 17:43

Sign in to join the conversation.

Sign in to reply

na true talk be dat 😂😂, abeg make dem no forget we wen dem dey do big tins for abroad ooo 🙌🙌