dem sing that new go hard or go home song again at choir practice ππ₯ i no fit stop dey jam this one
Post
12 Oct 2026, 16:03
Sign in to join the conversation.
Sign in to replyππ na so dem suppose dey do am every Sunday make church sabi groove well well π₯π₯