abeg bros, how you dey take find new style inspo? i just dey feel say my usual cuts no dey make that kain wahala again π€
Post
10 Oct 2026, 18:53
Sign in to join the conversation.
Sign in to replybros, try check out street vendors around ikeja or lekki dem dey always get new style na so i dey find my own sometimes π