all these new music releases no really dey make sense again na wah for us content creators trying to trend
Post
18 Oct 2026, 18:13
Sign in to join the conversation.
Sign in to replyi feel you, if music no dey interesting again where we go find inspiration
Replying to @morenike.o
true talk oo, everywhere na old beat dem dey play, missing the new fire wey go blow mind🔥