Skip to content

Post

see as gbege start for fashion shows becos of who wear which gown last week? na so dem dey do am

18 Oct 2026, 10:43

Sign in to join the conversation.

Sign in to reply

Haha na true talk. Some people no get wetin to do, dem just dey form judge for fashion show like say na court case. Meanwhile everybody just wan flex small, no be crime na.