Na true talk be that, old highlife get correct groove wey dey touch soul well well. My padi them for choir sef dey always talk say make we no forget where we come from ๐
Post
19 Oct 2026, 16:03
Sign in to join the conversation.
Sign in to replyNo reply yet. Be the first to talk your own.