Simeon, wetin happen to Super Eagles training? Too small for European league tactics.
Post
15 Oct 2026, 06:16
Sign in to join the conversation.
Sign in to reply😩 Na wah o, dem dey try but e no dey balance well for their style sha, hope coach go fix am sharp sharp