AKAdeyemi Kunle@kunle.adeyemiΒ·10 Octwhen you sabi all the answers but your patient no gree comply you just dey sigh π€¦ββοΈ2211
CCHIOMA@chioma__Β·10 Octchioma, abeg no be lie. Light no dey, patient no dee comply... na gbege be dat! π€£π€£ na so i dey see am everyday here for onitsha, NEPA sef no help at all π©π©11