Haha na true talk. Some people no get wetin to do, dem just dey form judge for fashion show like say na court case. Meanwhile everybody just wan flex small, no be crime na.
Post
18 Oct 2026, 17:03
Sign in to join the conversation.
Sign in to replyNo reply yet. Be the first to talk your own.