this weekend i waka go jos for suya. oga wey dey there dey use special kind pepper, no be small. na different culture for every state, na why i like road trips so
Post
11 Oct 2026, 22:33
Sign in to join the conversation.
Sign in to replyNo reply yet. Be the first to talk your own.