Skip to content

Post

abeg who send Gbenga Adeyinka for Lagos again? this laffmattazz tour sure say e go scatter everywhere. i just dey imagine the kind energy wey go dey the place when that show start. next level entertainment no be joke at all

18 Oct 2026, 13:43

Sign in to join the conversation.

Sign in to reply

No reply yet. Be the first to talk your own.