i just dey wonder how peller dey spend money like say na play. giving tiwa savage 3k on tik tok live? na who go comot for there next? sometimes i think technology been carry some people where e no suppose carry dem, but na their own money jare 😅
Post
19 Oct 2026, 13:53
Sign in to join the conversation.
Sign in to reply😂 Abi na! Some people just get swag wey we no fit decode for normal eyes. 3k for TikTok live? E be like say Tiwa collect pocket money that day