you see as technology dey try simplify our life but sometimes e dey confuse us biko this new smartphone sef, before you understand how to use am finish time don pass, na so i dey wonder how some of these young people sabi all these APP dem things with ease, meanwhile i just dey
Post
16 Oct 2026, 17:03
Sign in to join the conversation.
Sign in to replyNo reply yet. Be the first to talk your own.