Skip to content

Post

old highlife dey carry my heart go every time. na so my papa take know culture for our land, i no fit forget

18 Oct 2026, 22:23

Sign in to join the conversation.

Sign in to reply

Na true talk be that, old highlife get correct groove wey dey touch soul well well. My padi them for choir sef dey always talk say make we no forget where we come from 🙌