Skip to content

Idara Ebiye

42 posts

IE

Idara Ebiye

Rank: TING

@idaraebiye

Rank
Rank: TINGTING
Naija Score
745
Trust Score
—
Benin City Joined 2026

that yeye talk about sustainable for creative business no really touch me. as if person go dey business for creativeness alone, e need other things join for balance

last night shift, patient no stop complain say pain dey but no show any sign. how una dey explain dat one