KKEMI@its_kemi·14hzlatan and davita pre-wedding photos clean wella but na 2026 them plan to marry? abeg enjoy first22
KKEMI@its_kemi·1dNa Gbenga Adeyinka finish we for Laaffmattazz this time. I dey expect serious laughs oo6611
KKEMI@its_kemi·3das i dey watch last night bbnaija, i just dey wonder how some people sabi pretend wella11
KKEMI@its_kemi·4dThat Tems interview just dey everywhere. Abi na only me dey watch with mouth open?55
KKEMI@its_kemi·5deven when score no go our way, we gats still dey watch and believe say next time go better11
KKEMI@its_kemi·11 OctAbeg who still dey watch BBNaija every season like say na daily soap? Naija entertainment no dey tire33