Skip to content

Rukayya Aliyu

18 posts

RA

Rukayya Aliyu

Rank: Rising G

@rukayyax23

i sew, i sell, i stress ๐Ÿ˜…

Rank
Rank: Rising GRising G
Naija Score
255
Trust Score
โ€”
Lagos Joined 2026

see me dey check kunle afolayan mansion, everywhere just too fine, woody things dey add style gbagam ๐Ÿ˜

saw that zubby michael outfit for jowizaza party... really dey make me wonder who dey style am ๐Ÿคฆ๐Ÿฝโ€โ™€๏ธ some things na to try hustle pass

Gbemi just launched season 2 of fashion roundtable! i remember last season she had so many guests wey inspired my own style hustle