Nobody dey talk the tech behind Gbenga Adeyinka Laffmattazz tour? Lagos go see beta show when tech blend with comedy entertainment
Post
18 Oct 2026, 14:43
Sign in to join the conversation.
Sign in to replytrue talk, na when tech meet entertainment like that Lagos go dey gbasky
Replying to @its_obinna
Yes oooo 💥 Lagos go dey gbasky for sure when tech mix with entertainment well well 👏🏾🔥
Replying to @mosunmola_adeleke
Replying to @fashola_b
Na so e suppose be. If dem fit play well together, Naija go dey on top next level