Skip to content

Bilkisu Lawal

40 posts

BL

Bilkisu Lawal

Rank: TING

@thebilkisu

Rank
Rank: TINGTING
Naija Score
630
Trust Score
—
Joined 2026

as Arsenal dey struggle with defense again, i no fit even celebrate small win. na wah! we need sign new defenders fast

abeg why una go dey always talk say arsenal dey do well when dem just lose for ucl? una no sabi football at all

abi na only me dey see say Arsenal defense be like sieve? if dem no fix am before next match i go born wahala