Skip to content

Tunde Ogunleye

59 posts

TO

Tunde Ogunleye

Rank: TING

@tunde_o

Rank
Rank: TINGTING
Naija Score
1K
Trust Score
—
Ibadan Joined 2026

Abi you see Etinosa Idemudia talk say some roles just too tey to act? na real gbege for actress side

Fireboy don drop new album “ZUKO!” this one go crazy 🔥 i just dey gather my playlist make e full

Ayra Starr and Odunlade London meet na one kind collabo dem dey plan, I dey wait for the tea ☕️

Fola talk say life before fame na different thing. I gbadun that one wella, if to say na everyone story for here